
Intro
? na you go choose
Verse 1
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me I go change chair
Wetin dem go talk, I don’t care
God dey my side, I no fear
Chorus
I go waka with Akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn)
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Verse 2
Smart work, no be agidi
Las Vegas, no be Lasgidi
?
If na useless waka, mo busy
I don wicked now, sho ti ri n si?
?
Since 2015 I’ve been singing (Agba singing)
You sef try if e easy
E go xup like dream when you sleep, I swеar to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a?
Before I find wеtin I see, mouth no fit talk wetin I see
Chorus
Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn
Leave shame put for back like bumbum
From Lagidi to London, eehn
This year dem go know say we don come
Related: Kanye West hints at Lagos and Nairobi tour
Last updated: Just Now
See All Latest Nigerian Music Right Now!!!
Share On:
MORE ON: Priesst
Top 10 Hottest SongsNigerian / African Music Wizkid – Turbulence ft. Asake
Nigerian / African Music Wizkid – Iskolodo ft. Asake
Nigerian / African Music Wizkid – Alaye ft. Asake
Nigerian / African Music Seyi Vibez – MY HEALER ft. Omah Lay
Nigerian / African Music Kabex – Final Burial
Nigerian / African Music EmmaOMG – Korin Iyin
Nigerian / African Music Burna Boy – For Everybody
Nigerian / African Music Davolee – APARI ATI DANDRUFF
Nigerian / African Music Magixx – Everyday
Nigerian / African Music NSG – Emi ft. Ayo Maff