
Intro
? na you go choose
Verse 1
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me I go change chair
Wetin dem go talk, I don’t care
God dey my side, I no fear
Chorus
I go waka with Akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn)
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Verse 2
Smart work, no be agidi
Las Vegas, no be Lasgidi
?
If na useless waka, mo busy
I don wicked now, sho ti ri n si?
?
Since 2015 I’ve been singing (Agba singing)
You sef try if e easy
E go xup like dream when you sleep, I swеar to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a?
Before I find wеtin I see, mouth no fit talk wetin I see
Chorus
Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn
Leave shame put for back like bumbum
From Lagidi to London, eehn
This year dem go know say we don come
Last updated: Just Now
See All Latest Nigerian Music Right Now!!!
Share On:
MORE ON: Priesst
Top 10 Hottest SongsNigerian / African Music Darkoo – Solar ft. Ruger
Nigerian / African Music Angélique Kidjo – Aye Kan (Are You Coming Back?) ft. Ayra Starr
Nigerian / African Music Jeriq – WINNER
Nigerian / African Music ZerryDL – Igho
Nigerian / African Music ZerryDL – Stack ft. Jenerall, Tega Boi DC
Nigerian / African Music Black Sherif – PopStar
Nigerian / African Music DJ Big N – I Like To Party ft. Phyno
Nigerian / African Music Boy Spyce – Arise ft. Falz
Nigerian / African Music Evado – Thankful ft. Jeriq
Nigerian / African Music Evado – Chisom ft. DanDizzy