
Waist Song Lyrics By Omah Lay Below.
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o i put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long
oh hmm
Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone
Mili mili mili mili mi
How much for my lu
Louis V socks
170 mili mili
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Jesu chai o
I’m making wrong decisions
Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist
waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist
waist
Me i no dey gree play with my money
the wey you collect it from me
I want to romance your body
Olokpa romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma
omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o
e
Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe oh
ikebe oh
Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o
Jesu chai o
the dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
confuse them with little things
Jesu chai o
i’m making wrong decisions
Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist
waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist
waist
Jesu Jesu
Hahaha you’re crazy you know
Related: Las Vegas stripper’s OnlyFans account closed down after threatening to release Prince Harry’s nud3s
Last updated: Just Now
See All Latest Nigerian Music Right Now!!!
Share On:
MORE ON: Omah Lay
Top 10 Hottest SongsNigerian / African Music Mavo – Aura Salad ft. SSSoundGawd
Nigerian / African Music SSSoundGawd – Hey Mama ft. Mavo, Joshua Baraka
Gospel Music Frank Edwards – Biggest Name (Man of Galilee) ft. Prinx Emmanuel
Nigerian / African Music Tolibian – Ramadan ft. Yinka Ayefele, Bhadboi OML
Nigerian / African Music Zoro Swagbag – Nzogbu ft. Jeriq
Nigerian / African Music Zoro Swagbag – Omo Igbo
Gospel Music Moses Bliss – Your Love II ft. Soweto Gospel Choir
Nigerian / African Music Nasboi – Letter to My Ex ft. Khaid
Nigerian / African Music Guchi – Polo
Gospel Music Chidinma – Goodness and Mercy ft. Prinx Emmanuel