Familiarize yourself with the lyrics of ‘In Charge‘ by Bella Shmurda and sing along.
Bella Shmurda In Charge Lyrics
I still dey fresh like I’m wizzy
I’m still free-styling like I’m Dandizzy
I still dey dance like I’m daddy show key (like daddy show key)
O zagadat, life e no easy
Some still dey press looking for sisi
I fit no pick, abeg I’m busy (abeg I’m busy)
Ay I’m still in charge, I be their daddy
I’m getting funds, I’m getting money
Your favourite singer no fit to pami (no fit to pami)
Bella ti de, eh eh o ah
O eh o ah
O eh o ah ah
I’m back again
Eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah
I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I’m still in charge, I be their daddy
They fit just try, won le woju mi
I still come fine, won ni mo funny ah
Oluwa lon shomi
Some people hating, some people love me
For no reason, my people jo si
They getting starting, them no get enemies
They no fit end it
O zagadat, life e no easy
Some still dey press looking for sisi
I fit no pick, abeg I’m busy (abeg I’m busy)
I never talk, dem don dey feel me
Some people dey wasting won bimi
Yawa don gas, dem no fit see me (dem no fit see me)
Bella ti de, eh eh o ah
O eh o ah
O eh o ah ah
I’m back again
Eh eh o ah
Eh eh o ah
Eh eh o ah ah
I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
I don’t care what you say, mio le pariwo
Otilo omo e don go
Alert wole, omo e don show
Last updated: Just Now
See All Latest Nigerian Music Right Now!!!
Share On:
MORE ON: Bella Shmurda
Top 10 Hottest SongsNigerian / African Music Bahd Man Niko – Life Is A Vibe ft. Wizard Chan
Nigerian / African Music ASAPtheDJ – Liquor ft. BoyPee, Hyce, Brown Joel
Nigerian / African Music Odumodublvck – They Love Me
Nigerian / African Music Phyno – Uzo Ano ft. Flavour
Nigerian / African Music Illbliss – Kpowai
Nigerian / African Music Wande Coal – Dearly ft. Qing Madi
Nigerian / African Music Johnny Drille – Last Forever
Nigerian / African Music Lyta – Ghetto Love ft. DJ Orla
Nigerian / African Music Iyanya – Work
Nigerian / African Music Smallgod – Fire ft. Sarkodie, Joshua Baraka
