
Intro
? na you go choose
Verse 1
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me I go change chair
Wetin dem go talk, I don’t care
God dey my side, I no fear
Chorus
I go waka with Akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn)
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Verse 2
Smart work, no be agidi
Las Vegas, no be Lasgidi
?
If na useless waka, mo busy
I don wicked now, sho ti ri n si?
?
Since 2015 I’ve been singing (Agba singing)
You sef try if e easy
E go xup like dream when you sleep, I swеar to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a?
Before I find wеtin I see, mouth no fit talk wetin I see
Chorus
Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn
Leave shame put for back like bumbum
From Lagidi to London, eehn
This year dem go know say we don come
Related: Five Coast Guard crew flying out to help quake victims are killed in Japan plane crash
Last updated: Just Now
See All Latest Nigerian Music Right Now!!!
Share On:
MORE ON: Priesst
Top 10 Hottest SongsGospel Music Frank Edwards – Heart Of Worship ft. Mayo
Gospel Music Frank Edwards – Listen
Gospel Music Frank Edwards – Obuka ft. Micah Stampley
Gospel Music Frank Edwards – Perfect Sacrifice ft. LMGC
Gospel Music Frank Edwards – Heart Of Worship ft. Mayo
Nigerian / African Music Carter Efe – Chaos In The Ring ft. Berri Tiga
Nigerian / African Music Ayra Starr – Where Do We Go (Remix) ft. Peggy Gou
Nigerian / African Music Crayon – Ball
Nigerian / African Music Bella Shmurda – Ara (600M) ft. Olamide
Nigerian / African Music Ayo Maff – Attack