
Waist Song Lyrics By Omah Lay Below.
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o i put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long
oh hmm
Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone
Mili mili mili mili mi
How much for my lu
Louis V socks
170 mili mili
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Jesu chai o
I’m making wrong decisions
Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist
waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist
waist
Me i no dey gree play with my money
the wey you collect it from me
I want to romance your body
Olokpa romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma
omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o
e
Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe oh
ikebe oh
Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o
Jesu chai o
the dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
confuse them with little things
Jesu chai o
i’m making wrong decisions
Anytime i see ikebe, anytime i see ikebe
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist
waist
Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist
waist
Jesu Jesu
Hahaha you’re crazy you know
Related: FULL EP: Billion Solar – Me Again
Last updated: Just Now
See All Latest Nigerian Music Right Now!!!
Share On:
MORE ON: Omah Lay
Top 10 Hottest SongsNigerian / African Music Darkoo – Solar ft. Ruger
Nigerian / African Music Angélique Kidjo – Aye Kan (Are You Coming Back?) ft. Ayra Starr
Nigerian / African Music Jeriq – WINNER
Nigerian / African Music ZerryDL – Igho
Nigerian / African Music ZerryDL – Stack ft. Jenerall, Tega Boi DC
Nigerian / African Music Black Sherif – PopStar
Nigerian / African Music DJ Big N – I Like To Party ft. Phyno
Nigerian / African Music Boy Spyce – Arise ft. Falz
Nigerian / African Music Evado – Thankful ft. Jeriq
Nigerian / African Music Evado – Chisom ft. DanDizzy